L.I.F.E.

Wealth

Call me wealth Aye yi ole Aye yi ole Aye yi ole se How do you want me to do you better When you no even treat me better Otu pemi nlo omo gutter But me no fit judge her ah ah ah This life nah turn by turn yeh yeh Me just wanna live my life omo me no foh Omo Jaiye ori mi me no foh Me I no go ever fall oh Gbe omo meji loh paris jaiye now Me and my friend we dey pull up in the benz now I Got some diamonds shining on me I feel cold now This life nah turn by turn Live your life abeg no dey rush Forget the past story nah gone by gone Like person way dey go war gon buy gun Yeh yeh This life nah jeje but Omo araye nbinu ori now This life nah tete but Double 6ix too sure for me now This life nah jeje but Omo araye nbinu ori now This life nah tete but Double 6ix too sure for me now This life nah turn by turn yeh yeh Me just wanna live my life omo me no foh Omo jaiye ori mi me no foh Gbe omo meji loh paris jaiye now Me and my friend we Dey pull up in the Benz now I Got some diamonds shining on me I feel cold now Money money money on me Me and my guys we dey flex noni Girls dem ma call me honey I’m birdman young money If money dey involve pe mi Mo jaiye mi ni te mi Me get no time to waste honey This life nah turn by turn yeh yeh Me just wanna live my life omo me no foh Omo jaiye ori mi me no foh Gbe omo meji loh paris jaiye now Me and my friend we dey pull up in the benz now I Got some diamonds shining on me I feel cold now This life nah jeje but Omo araye nbinu ori now This life nah tete but Double 6ix too sure for me now This life nah jeje but Omo araye nbinu ori now This life nah tete but Double 6ix too sure for me now

Written by: Olamide OgunsanyaLyrics © O/B/O DistroKidLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store