Tatashe

SPINALL, 크레파스

Top Boy Wa wa wa yh DJ Spinall Oya shake ukwu oshey Ego dim na pa my baby Wa jeka soro honey Eh anything wey you want say I get plans for you I no go bobo you 40 bottles for you Leave Amaka for you Oh oh Tatashe lomo yen o The way you whine e dey wonjure me o The way she twist e dey ginger me o Hmm ma pami o Tatashe lomo yeh The way you whine e dey wonjure me o Shalewa I go wonjure you o ladies Hmm ma pami o Won mo pe won kere si wa o Ah ego dim na pa my baby Omo je ka milipi lo Ah ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah ego dim na pa my honey o Oshey eh ehn eh ehn 1 2 Won ni won wa mi o I dey for moon o pelu Spinall Tan no no Shaye o all the girls dem Won fe la tan tori e mo ke Eh ehn Yawa dey yehh O di dan dan My baby na fire dispenser o My baby dey scatter agenda o Yawa dey yehh O di dan dan My baby na fire dispenser o My baby dey scatter agenda o Tatashe lomo yen o The way you whine e dey wonjure me o The way she twist e dey ginger me o Hmm ma pami o Tatashe lomo yeh The way she whine e dey wonjure me o Shalewa I go wonjure you o we in the building Hmm o fe pami o Won mo pe won kere si wa o Ah ego dim na pa my baby Omo je ka milipi lo Ah ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah ego dim na pa my honey o Won mo pe won kere si wa o DJ Spinall Ah ego dim na pa my baby Cray Omo je ka milipi lo Ah ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah ego dim na pa my honey o DJ Spinall ja won si Ozedikus nwanne Oya ja won si

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store