First and foremost
Charlie watin dey sup
If I cruise in a Benz and you ride in a Lambo
Watin come sup
First and foremost
I like to mind my business
I no like wahala
I no like kasala
Na him kill the other man
First and foremost
I like to use my IQ
One plus one can be equal to anything
I choose to write with my pencil
Jaiye me lo
But ma tun fun ra mi lokpolo
Awon tan jaiye lananda
Ye, wan ti ku wan ti lo
Jogodo
Mo ma rora ma jogodo
How high lo di how come
Nigba tan wa ri pe brother Tunji ti high
Jogodo
Rora ma jogodo
Shayo lo fun wan ni ginger
Tan fe wa lo ma wa
Ta le lei
Ta le lei
So fun wan ma lo wa
E so fun wan kan ma lo wa
If not dey go jembe
Ta le lei
Ta le lei
So fun wan ma lo wa
E so fun wan kan ma lo wa
If not dey go jembe
first and foremost
Charlie wetin dey sup
I buy beans I buy bread
I buy akara join
I come start to dey chop
If you no hear you no hear
Dem no dey tell person
Na when d time reach small
You go learn lesson
No go jabo like house
Wey no get decking
If Yetunde yansh small
Make you near Blessing
I get paper
Tori mo sa fun sapa sha
She say me I be player
And I like counter attack
Me I go break your heart
Oh baby arch that back
Ko Sare bo sinu Yara
Kase ta-ta-ta
Mo ti fo lenu tan
Me I don burst her lips
We don finish the parol
She say what are we
I say I be guy you be girl
Why you dey talk like this
And the matter dey tight us
Shey we chop sardine abeg
Ohh ah Dey feel am
Bad man thing everyday ah Dey kill am
This life is fucked up
Tell her to fuck off
I see but ah no talk
I just Dey lock up
Ohh ah Dey feel am
Bad man thing everyday ah Dey kill am
This life is fucked up
Tell her to fuck off
I see but ah no talk
I just Dey lock up
Charlie watin dey sup
Watin come sup
First and foremost
I like to use my IQ
Written by: Olanrewaju Adeniyi, Samuel MayowaLyrics © O/B/O DistroKidLyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now