In Love with an Angel

Mr Raw, TJ

Na who Na who Na who People dey ask me People dey ask me People dey ask me Na wetin dey shack me Me I dey tell dem I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an  Angel I am in love with an  Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I saw her on a Sunday mourning She look so fine and my hearth start boiling My hearth start boiling My hearth start boiling Baby girl if you give me hearth I promise I'll never tear it apart Anything you want I swear me I go Dis na my promise to you People dey ask me Na wetin dey shack me Me I dey tell dem I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel Nagode Allah Allah sariki The first time I saw her I was heading to Garki Na show business carry me go Abuja But when I saw this pretty girl mu akuja Only her beauty go make a man go crazy So the best thin na treat her like democracy Speak my mind I tell am how I dey feel I have the right to express myself and I will Sister I am able and capable And I will always make sure there is food on your table Even if I get soup and stew for deep frizzer Me I go still waka comot go buy you pizzer Your type ehn dey very hard to find If I waste time I might get left behind To summaries it I am in love with you girl Hell no I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel My future jewel of inestimable value Baby you too set chai who wan try you Na your type person go see tear ewo Because your smile be like nwanne idi kwego No be for dream e dey happen for real life Sister na only you go fit be my wife The mother of my unborn children both male and female So biko give me your phone number and email I need to tidy up this runs Since dem say opportunity comes but once I go utilise this one take am win your hearth For you I go surely finish anytin i start God don already bless the day we first met I go buy you the whole world Give you heaven and earth Even if I try and fail I won't give up because I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel I am in love with an Angel

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store