Hip Hop Gyration

Mr Raw

Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration In short I wan rap wan rap Some people in my nation nation Una remember last year say I do many competition tition I represented Enugu, Na the place wey I dey come from come from But many people dey vex say I no wan release my album album But with this my new song new song Hiphop gyration ration Abeg make una listen bcos I go do dedication cation But if una wan know I be Nigga Raw of the comedians comedians I dey do music ah ha So that all man go dance go dance Even as e dey many people been dey come to produce us duce us If no be for God Almighty them for nearly use us use us Confuse us fuse us I thank you Jesus Jesus I don get level kita nobody go fit abuse us buse us Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Kita I don dey with who Bone the issue This rap is from me that Nigga R A W W I wan make everybody begin jolly with this music music Like AB Cowboy Cowboy Ya na Tony One Week one week All of my people wey dey for Enugu and for Calabar Calabar Onitsha and Aba and Aba Even for Alaba Alaba Ndewo Ekolee Igwe's family family Austyno Milado Diggy Don and SMA abti abti If you be non entity like munwa abegi migrate migrate Make you no dey ask who be this Nigga Raw wey dey gyrate gyrate This one na Hiphop Hiphop Abi na hophip hophip Before you know am now people go begin dey copy copy Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration No be my fault my fault Na my turn my turn I be the prodigal son make una dey run bcos I dey come chai I dey come I suffer no be small even them for do me wayo wayo Just like Big Brother for Africa take do Mr Bayo Bayo Imagine negodi na m nona north ne re groundnut groundnut But all of a sudden I go become political juggernaut juggernaut One Nigeria heyyy I love my people people This rap is for the deaf, for the dumb even for the cripple cripple I just come like Johnny but I no be JJC JC Imagine akwobe beans mai-mai ne si ne si All the DJ DJ Them go like play like play This my gyration but make una fashi the song dey e dey To the Igbos e dey To the Hausas e dey What of the Yorubas e dey Africa e dey Nigeria e dey And Kegite Club e dey Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration that's right Hiphop gyration Hiphop gyration haha Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration Hiphop gyration

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store