Biko!

DaVido, Lola Rae

Yeh ehn ehn Tkt Obo baddest ehn ehn Yeh ehn ehn Unu hear me Yeh ehn ehn common now O o o omo you impress likah dat likah dat Baby girl you dey impress likah dat likah dat Your baka big likah dat ah Ama sing it again ama sing it again baby This bobo you bad likah dat baddest Everyday you dey impress likah dat wah yah say O boy you fresh likah dat baby girl Biko biko baby rora redi o Dakun dakun rora gun mi o E get as e just dey do me dey go o Biko biko hold your body o Anything you say baby I go do o Davido biko hold your body o E get as e just dey do me go Na my waist make you take full control Biko biko baby rora redi o come on now Ha egbo na ta lo lomo Before dem start to call me gbomo gbomo Cos me I don ready to dey lomo lomo Everybody is happy when it's tono no no tono no no Baby girl you can come along We can take trips we can go to london I can take you round we can reach Hong kong Tell your local Dj he should put the song on I gat alot of girls in Zimbabwe I get plenty ikhele for Harare If you see wetin I see for Malawi If you know wetin I do for Malawi oh na na But for you I go change all my bad ways Forget all the girls whe dey whine waist Na your matter I dey put for my mind eh Na the baka I dey see for my eye eh Omo you I'm fresh dat likah dat Baby girl you dey impress likah dat likah dat Your baka big likah dat ah Ama sing it again ama sing it again This Bobo you bad likah dat baddest Everyday you dey impress likah dat wah yah say O boy you fresh likah dat baby girl Biko biko baby rora redi o Dakun dakun rora gun mi o E get as e just dey do me dey go o Biko biko hold your body o Anything you say baby I go do o Davido biko hold your body o E get as e just dey do me go Na my waist make you take full control Biko biko baby rora redi o more fire O boy I see you’ve been watching my tingo I know na me dey make you dey sing oh I can tell you like what you seek boy Good boy whe dey like play with big toys Mummy daddy this point e hammer This kind boy go turn good girl rihanna I know you just dey play me wayo But tell me say emi omo agoro Uhn uhn uhn yeah I know you don dey come long time eh No come dey fear cos I gat a boobey boobey Oh na na oh no no Even your boo gat a boobey Rude boy whe dey like play with big toys Dakun dakun rora gun mi o Omo you fresh likah dat likah dat Baby girl you dey impress likah dat likah dat Your baka big likah dat likah dat Ama sing it again ama sing it again sing it again This bobo you bad likah dat baddest Everyday you dey impress likah dat wah yah say O boy you fresh likah dat baby girl Biko biko baby rora redi o Dakun dakun rora gun mi o E get as e just dey do me dey go o na now I dey do you so Biko biko hold your body o Anything you say baby I go do o Davido biko hold your body o E get as e just dey do me go e just dey do you so Na my waist make you take full control Biko biko baby rora redi o Dakun dakun rora gun mi o E get as e just dey do me dey go o “na now I dey do you so” Biko biko hold your body o Anything you say baby I go do o Davido biko hold your body o E get as e just dey do me go Na my waist make you take full control Biko biko baby rora redi o um um ti Ehn ehn Anh le le le le Ehn ehn le le le le le le le le le le

Written by: DAVID ADEDEJI ADELEKE, RACHEL AKOSUA FUNMILOLA GARTONLyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Songtrust AveLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store