Thank You

Libianca

Thank you, thank you What would I do without you? Thank you thank you, yeah Where would I be without? Mama o How you dey do? Mama o I love you Mama wey carry me for nine months Papa wey handle me I dey strong Mami scatter di matter, she know say me I better I no be wan stress her but She be my mother o She be my mother Papa scatter my head o, no know sey I di stress o I no be wan teyi but, na ma papa o Na ma papa Sister o How you dey do? Brother o I love you, yeah Wuna don hold me for ground o When I di cry o, oh You tell me say na life o Make I no cry o If no for wuna I for get bad hand I say if not for wuna my craze for bad o So thank you, thank you What would I do without you? Thank you, thank you Where would I be without you? Je t'aime, je t'aime, je t'aime Je t'aime, je t'aime, je t'aime Je t'aime, je t'aime, je t'aime Je t'aime, je t'aime, je t'aime Je t'aime Because of you I control my emotions Because of you I never lose focus Because of you my light will keep on shining It's all for you, this thing that I'm doing Because of you I control my emotions Because of you I never lose focus Because of you my light will keep on shining It's all for you this thing that I'm doing So thank you, thank you What would I do without you? Thank you, thank you (thank you) Where would I be without you? Je t'aime, je t'aime, je t'aime Je t'aime, je t'aime, je t'aime Je t'aime, je t'aime, je t'aime Je t'aime, je t'aime, je t'aime Hold my hand, don't let go Stay with me 'cause you never know Tell me something, something sweet So my life will not be bleak o Hold my hand, don't let go Stay with me 'cause you never know Tell me something, something sweet So my life will not be bleak o So thank you, thank you, yeah What would I do without you? Thank you, thank you, yeah Where would I be without you?

Written by: Libianca FonjiLyrics © O/B/O DistroKidLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store