Jah

Tray

…… Oh oh yeah yeah Nah blessings on blessings me i wan dey count Everything nah stressing i no want am That's why me dey pray for everlasting blessings  For me and my friends oo amin amin amin ase And if no be jah, they for don send bad man far away  And iffi no be jah they for don steal my blessings go away And iffi no be jah where badiman go see raba too dey chop  And iffi no be jah where me i dey today i swear i no go dey  Iffi no be money talk omo nah stressing  Nah money dey ginger my body,oh oh dey ginger my bodyyy Why dem dey beef omo ologo  Omo ologo wey dey jaa pe pe I dey hustle for my mullah and i dey count my money say kowope! Oh angelina jade si ta jeka ri ra  When raba no dey angelina japa,i don suffer i don see many thingsss  And if no be jah, they for don send bad man far away  And iffi no be jah, they for don steal my blessings go away And iffi no be jah, where badiman go see raba too dey chop And iffi no be jah, where me i dey today i swear i no go dey Won ni pe kin rubo  Won ni pe kin gbebo Won ni ma'di olowo ma'di olola Ori sha lo mo olola Ki loruko re ni alara Ki loruko re ni ile ajero,ajeroo  Tin ba lowo ma dara Fun mi lowo je kin daraa Omo lifee nah yolo Iife no dey easy I don see many things,i don work for work for factory  Make man no fit talk and i lostt my mummy  Omo see depression ah eh eh ah Oba imole,dakun wa tan imole And iffi no be god and iffi no be god Where i go dey And iffi no be jah They for don send badiman go far away And iffi no be jah They for don say badiman no go again And iffi no be jah  Those people wey rob me for take my life away And iffi no be toblez which producer gan  go dey jaa pe pe

Written by: Oluwatobiloba AdeneganLyrics © O/B/O DistroKidLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store