Bang Bang

Tiwa Savage, P-Square

Bang bang bang bang bang Mavin Bang bang bang bang bang So I'm a hit it bang bang Oya bang bang Open the door to your heart oh Bang bang I'm a hit it bang bang Till you open boy I no go leave oh Bang bang oya bang bang Open the door to your heart oh Bang bang I'm a hit it bang bang Till you open boy I no go leave bang bang Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh Open the door to your heart oh bang bang Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh Till you open boy I no go leave oh bang bang Hello P-Square Hello hello my baby then then When we use to love each other remember ten ten My sweety back then When I look into your eyes I dey go insane oh You dey burst my brain oh We no dey watch ben ten oh oh What we know na ojumo jumo baby eh Right now girl I'm going crazy eh All dem girls that am getting lately No be say eh I dey pretend say I no dey play eh But this time girl I wana stay eh I pray hard cause I wanna change eh Me no care what the people say eh Me close my eyes and I wish that my girl will be knocking on my door Bang bang oya bang bang Open the door to your heart oh Bang bang I'm a hit it bang bang Till you open boy I no go leave oh Bang bang oya bang bang Open the door to your heart oh Bang bang I'm a hit it bang bang Till you open boy I no go leave bang bang Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh Open the door to your heart oh bang bang Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh Till you open boy I no go leave oh bang bang Baby give it all to me Won't you leave it all with me bang bang Other girls don't know what to do with your heart oh bang bang Oh baby you know No where you dey run go I go protect your heart and I no go let am fall for ground oh It's been I've been banging baby answer the door And knocking knocking knocking baby baby answer the door Bang bang oya bang bang Open the door to your heart oh Bang bang I'm a hit it bang bang Till you open boy I no go leave oh Bang bang oya bang bang Open the door to your heart oh Bang bang I'm a hit it bang bang Till you open boy I no go leave bang bang Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh Open the door to your heart oh bang bang Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh Till you open boy I no go leave oh bang bang Oh yeah e e e Baby open the door bang bang To your heart make I enter heart make l enter As you dey see me for floor bang bang Omo na beg I dey beg oh eh bang bang Girl I'll do everything I promise oh ah ahah So make you tell me baby baby eh I don knock and now my hand dey pain me eh It's been long since I've been banging baby answer the door And I've been knocking knocking knocking baby open the door Bang bang oya bang bang Open the door to your heart oh Bang bang I'm a hit it bang bang Till you open boy I no go leave oh Bang bang oya bang bang Open the door to your heart oh Bang bang I'm a hit it bang bang Till you open boy I no go leave bang bang Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh Open the door to your heart oh bang bang Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh Till you open boy I no go leave oh bang bang Oh yeah dem call me Mr P Bang bang bang bang Bang bang bang bang Bang bang bang bang Bang bang bang bang Bang bang Bang bang bang bang bang

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store