Bandana

Asake, Fireboy DML

(P) Lowkey, all of them don dey notice I'm not joking, all my guys dem, dem know me Since '06, I've been writing this story I no be OG, but if you ask dem, dem know me I no dey blow trees Orin lo nyi mi lori Music chose me Just know this and know peace I dey lowkey, but I'm never lonely Sexy ladies, come whine fi me slowly Na the love wey I see, na him wey give me liver I be ghetto boy, I be sinner Fear nobody, only Jehovah And I thank the Lord I dey go far Usain Bolt, mo d'aleba Shoutout si awon temi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika Dem never see me coming (jo, jo, jo, jo) Oh coming (L'Eko) Mo gbe wan ni is coming (yeah, yeah, oh, yeah) Naija boy wey dey go foreign (dey go foreign) Wey go foreign (dey go foreign) Oshey Mr. Money I'm never weak, I never cease 'Til eternity, I'm on fire My legacy will not die My family is for life Where dem dey? Who dem be? (Awon da?) Dem go craze, dem go tire Dem go say, dem go say Dem no know wetin dey sup Lowkey, all of them don dey notice I'm not joking, all my guys dem, dem know me Since '06, I've been writing this story I no be OG, but if you ask dem, dem know me (gi-gi-gi, giddem) Na the love wey I see, na him wey give me liver I be ghetto boy, I be sinner Fear nobody, only Jehovah And I thank the Lord I dey go far Usain Bolt, mo d'aleba Shoutout si awon temi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika Dem never see me coming (jo, jo, jo, jo) Oh coming (L'Eko) Mo gbe wan ni is coming (yeah, yeah, oh, yeah) Naija boy wey dey go foreign (dey go foreign) Wey go foreign (dey go foreign) Oshey Mr. Money Dem never see me coming See me coming Mo gbe wan ni is coming Naija boy wey dey go foreign Wey go foreign Oshey Mr. Money

Written by: Abiodun Aregbesola, Adedamola Adefolahan, Ahmed OloladeLyrics © Songtrust Ave, EMPIRE PUBLISHINGLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store